TESLA BOY (feat. Blaqbonez) - ODUMODUBLVCK

TESLA BOY (feat. Blaqbonez)

ODUMODUBLVCK

00:00

03:05

Song Introduction

Currently, there is no relevant information about this song.

Similar recommendations

Lyric

(Spy, Spy)

Blvcksheep for life, Blvcksheep forever

Antiworld gangsters, GE Records

Odumodublvck

Native

Biggy boys

Pretty girls

Tesla boy

Ayy, I dey dine with the big big boys

Roll with the pretty girls

Pull up in a Tesla toy (Tesla don)

Update, my tuke-tuke park for my yard (yard)

Gura-gura, not again oh

Odumodu', Tesla boy

Tesla boy

I dey dine with the big big boys (yes)

Roll with the pretty girls (see)

Pull up in a Tesla toy (Tesla don)

My tuke-tuke park for my yard (yard)

Gura-gura, not again oh (Odumodublvck)

Odumodu', Tesla boy

Who dem be? Where dem dey? (Dey)

I dey carry my jalopi dey waka inside Abuja, no be play

Wey my key? Wey my babe?

She dey put on mascara, na Niger Delta we dey cop the Banga

Swallow with starch

'Nother banger

Remy Boy, follow up, wey my kanda?

New naira notes, hundred dollar bills

POS, abi? We go fall out with racks

Abeg

I dey dine with the big big boys (Lagos)

Roll with the pretty girls (prra)

Pull up in a Tesla toy

Update, my tuke-tuke park for my yard (Odumodublvck)

Gura gura, not again oh (ginger)

Odumodu', Tesla boy

Tesla boy oh

I dey dine with the big big boys

Roll with the pretty girls

Pull up in a Tesla toy (Tesla don)

My tuke-tuke park for my yard

Gura-gura, not again oh

Odumodu', Tesla boy

Uh

Got three cars parked in the yard

I no dey hide my face when I ride

Stallion plates, so, they know when I pass, ahn-ahn

Saw my dad for the first time in five years

Man didn't know I'm a star, yeah

Got the old man looking like "ahh", ah-ah

My apology, me, I'm not humble

So many man dem dey pray make I tumble

Learnt from Abaga, so, I cannot fumble (learnt from Abaga, so, I cannot fumble)

You no fit get if you not from the jungle, ah-ahn

If you not from the jungle

You no go get how many times wey we stumble

Pushing these whips and no be accidental

But, you dey hate on a boy getting bundles, fuck you

Tesla boy

Ayy, I dey dine with the big big boys

Roll with the pretty girls

Pull up in a Tesla toy

Update, my tuke-tuke park for my yard

Gura gura, not again oh

Odumodu', Tesla boy

(Tesla boy, Tesla boy)

(Tesla boy)

- It's already the end -