ADAMMA BEKE - ODUMODUBLVCK

ADAMMA BEKE

ODUMODUBLVCK

00:00

02:14

Song Introduction

**ADAMMA BEKE** ngu**ODUMODUBLVCK** Awukho okwamanje ulwazi oluhlobene nale ngoma.

Similar recommendations

Lyric

(Ucee)

Blvcksheep for life, Blvcksheep forever

Antiworld gangsters, GE Records

Native, you get me?

We go definitely jam dem for front

(Def), eh-eh

(Otilo, otilo)

My life oh (oh)

Adamma Beke, I never see your type oh (type oh)

Otilo, this your yansh oh

My hand e don dey tremor like Jagaban oh

E dey shake, she dey whine

They know it's a goal

Even if I fire from Chicago, Oghene, biko (prra)

Otilo, otilo (otilo, otilo)

They know it's a goal (she dey whine)

Even if I fire from Chicago, they know otilo (e dey shake)

Otilo, otilo (otilo, otilo)

I no dey lap with the men wey dey borrow pose

'Till I comatose

She like the way I dey knack am like Koroso (ehn)

Awilo, Makossa

Kna', knack my polo (prra)

Everybody dance my gbedu

Ehn, tolotolo

She dey shack her colos, so, I throway salute

Na me be the real don dada

Skeppy na the real don gorgon

Who's your father?

Real don dada

Skeppy na the real don dada

Who's your father?

Odumodublvck

I know, ayy, who's their father?

My own na point and kill

My life oh (oh)

Adamma Beke, I never see your type oh (type oh)

She dey shake, she dey whine

Otilo, this your yansh oh

My hand e don dey tremor like Jagaban oh

E dey shake, she dey whine

They know it's a goal

Even if I fire from Chicago, Oghene, biko

Otilo, otilo (otilo, otilo)

They know it's a goal (otilo)

Even if I fire from Chicago, they know otilo

Otilo, otilo (otilo, otilo)

(Ucee)

- It's already the end -