BADMAN BOUNCE (feat. Reeplay and Duncan Mighty) - ODUMODUBLVCK

BADMAN BOUNCE (feat. Reeplay and Duncan Mighty)

ODUMODUBLVCK

00:00

03:46

Song Introduction

There is currently no relevant information about this song.

Similar recommendations

Lyric

Blvcksheep forever, blvcksheep for life

Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (badman bounce)

GE Records, you get me?

Odumodublvck (ayy-ayy, ayy)

Native

Badman bounce (ayy-ayy, ayy)

I go Calabar, marry Ekaette

Iya-iya, oh-oh (iya-iya, oh-oh)

Iya-iya-iya oh-oh, oh-oh

Iya-iya, oh-oh, ayy (iya-iya, oh-oh, ayy)

For the setting, we dey give dem like we're Bulaba boys

We load, seven rounds (we loa-loa'-load)

For the bando, she dey rock am like a Pitakwa shima

She go 20 rounds (she go)

How many? Seven rounds, we load

Gunman sound (gunman sound)

20 rounds she rode

Badman bounce

For the setting, we dey give dem like we're Bulaba boys

We load, seven rounds (we load)

For the bando, she dey rock am like a Pitakwa shima

She go 20 rounds oh

(How many?) Seven rounds, we load

Gunman sound (20 rounds)

20 rounds she rode

Badman bounce

I dey sorry for the man wey been pull up all alone (wey been pull up all alone)

Even if he carry gun, the opposition many, dem go fill him body gan (what a pity, pull up and spray, ah)

Gunman down

Wene Mighty na the melody scheme (yes)

Na why she dey give me her waist (done)

Vibes machine, lash and dip

Onye akpana nwa agu aka n'odu e, gu-gu-gu

A na ma agafe n'uzo, fine girls ne kwe n'isi (ne kwe n'isi)

I'm in love with Yoruba girl, her name na Yemisi oh

Ah, biko Yemisi, baby, nyem isi

Biko Yemisi oh, girlie, nyem isi

What is love without you? Ooh, my nkem

I no go lie since we met, money don come

Okwa manuchi owu (eh-eh-eh), nobody fit you (eh)

And, you know I love you

No one, but me and you

Girlie oh, Obugina fine-fine, Obugina

I go Calabar, marry Ekaette

Iya-iya, oh-oh (iya-iya, oh-oh)

Iya-iya-iya oh-oh, oh-oh

Iya-iya, oh-oh, ayy (iya-iya, oh-oh, ayy)

For the setting, we dey give dem like we're Bulaba boys

We load, seven rounds (I load)

For the bando, she dey rock am like a Pitakwa shima

She go 20 rounds

How many? (How many?) Seven rounds, we load (praa)

Gunman sound (fire)

20 rounds she rode (shoo)

Badman bounce

How low? How low can you go? (Oh)

Omalicha, buss it down, I get your antidote

E dey shake, na the kain things I dey like (oh-oh, oh)

Free my shirt, baby girl, no be fight (fire down)

I go doke, my peninsula go poke

Your puna, I go give you light strokes (badman bounce)

Stupid boys, silly boys wan dey follow me drag

This na heavy gbedu, the type wey dey burst speaker

For the setting, we dey give dem like we're Bulaba boys

We load, seven rounds

For the bando, she dey rock am like a Pitakwa shima

She go 20 rounds (no-no)

How many? Seven rounds, we load (praa)

Gunman sound (le-le-le)

20 rounds she rode (fire)

Badman bounce

I dey sorry for the man wey been pull up all alone (wey been pull up all alone)

Even if he carry gun, the opposition many, dem go fill him body gan (what a pity, pull up and spray)

Gunman down

Wene Mighty na the melody scheme (badman bounce)

(Na why), na why she dey give me her waist

Vibes machine, lash and dip

Gimme-gim', gimme her waist oh

She go make you plead her case oh

E no dey show for face oh

So, the popori dey on grace oh (dey on grace)

(Wibby)

Plead her case (ayy)

Popori dey on grace oh (ohh)

She go gimme her waist, her waist

- It's already the end -