Only Me - 2Baba

Only Me

2Baba

00:00

03:49

Similar recommendations

Lyric

If to say na just me

I'll be living like I don't care

Live my life unto no body dey here

If na just me I'll be doing anyhow

Because nobody go dey there to challenge me

Nobody supernatural

Live versus spirit of the carnvial

The personality no matter at all

Individuality cannot make us tall

I sing I sing for all y'all

Don't let anybody push you to the wall

Na community na in make us tall

Secret society na in break us all

I don't want to be talking like a preacher at all

I no want to do as I sabi pass all

I know say no be everybody e sabi play ball

But arise o compatriot if Nigeria call

So make you just dey do your thing make I do my thing

Live and let living instead of to be feeling like a king

On top of nothing stop the bragging on top the posing

Because you know say all na vanity vanishing

Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo

Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money

Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo

Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money

I said l said l said

Who get ear make dem hear

No go tell anybody say you see me for here

If na only me you know say I no go care

Just like everybody I wish life was fair

Only me there will be no one for me to dare

Nobody to follow me scatter money in the air

No one to lean on in terms of despair

Too much of everything we no want to share with with

It will be only me going to the cinema

No girlfriend to tell once in a while say free me ma

But now I got Funke Enenu and Chidera

Cos I am the only superman In the area

Make you just dey do your thing make I do my thing

Live and let living instead of to be feeling like a king

On top of nothing stop the bragging on top the posing

Because you know say all na vanity vanishing

Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo (If to say na just me e)

Malo ro kpe no be gbogbowam wey go make this money (If to say na just me e)

Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo (If to say na just me e)

Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money (If to say na just me e)

Nobody go hear my story

Nobody complaining me

On to not just me

That's why we need love and unity

So I sing say say

Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo

Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money

Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo

Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money

Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo

Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money

- It's already the end -