Whiskey (feat. Sunny Neji) - Ice Prince

Whiskey (feat. Sunny Neji)

Ice Prince

00:00

04:52

Similar recommendations

Lyric

Rozay

Hennessy

Me I no dey see my enemies

Rozay, aii

Iceprince Zamani

Sammy Gyang, hey

Wanchan guy

Dan iskan guy, ai toh ba laifi

Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go

Aii-yai-yai-yai-yai

Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go

Aii-yai-yai-yai-yai

Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go

Aii-yai-yai-yai-yai

Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go

Aii-yai-yai-yai-yai (all say)

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say (aii)

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You help me say

Ah, since 2004 Bolaji was the main guy

My nigga no dey ever comot with the same tie

Fly nigga, cool cat wey dey make friends

If Bolaji no dey the club, the party no dey make sense (nah!)

In 2005, Bolaji don dey finish school

The graduation party bad, omo pretty cool

See the girl, them a dress like Beyonce

If Bolaji na your padi, e mean say you belong shey?

In 2008 Bolaji don dey come Lag

He don dey roll among the niggas wey dey form swag

He don dey chill among the niggas wey dey pop pass

Last thing wey I hear was he was buried in a compound

Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go (damn)

Aii-yai-yai-yai-yai

Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go

Aii-yai-yai-yai-yai

Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go

Aii-yai-yai-yai-yai

Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go

Aii-yai-yai-yai-yai (all say)

Story story

We gats to give God glory (eh)

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say (aii)

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

I used to know a pretty lady called Elizabeth

She been dey Germ- and me I never get my Visa yet

I been dey see am like the apple of my eye (what?)

Any nigga come around and we go battle 'til we die (yes)

If na my Lizzy, omo na she wey dey come first (uh)

And I'm attracted to the booty in the long dress

Shey if na catwalk, when she go the plaza

Lizzy go dey waka like say na her papa get the complex

E never tey wey Lizzy travel go America

And then I realised America was very far (yes)

All of a sudden Lizzy dey knack all the towns men (what?)

Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement (all say) damn!

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say (aii)

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Rozey

Hennessy

Me I no dey see my enemies

Rozay, aii

Hey!

Aiya mamama eh

Mamamama eh

Mamamama eh

Mama

Aii-yai-yai-yai-yai

Nobody dey go there come back

You better think well and turn back

This world na only one way

One way we

Aii-yai-yai-yai-yai

Many people dem don go

Where dem dey? We no know

Leaving all their dreams behind

Hey

Aii-yai-yai-yai-yai

Aiiya mamama eh

Mamama eh

Mamamama eh (eh)

Mama eh (eh)

All say

Story story

We gats to give God glory (this not a song, it's a book, my nigga)

We gats to live life slowly (tales by the moon light)

YOLO no dey bring life back (yes)

You hear me say (eh)

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

My generation, my generation

We need think the part

We take a girl to the room and we tell her baby undress yourself

YOLO

Brother, YOLO no dey bring life back, true story

What an elder sees sitting down

You know the rest

- It's already the end -