Final (Baba Nla) - Wizkid

Final (Baba Nla)

Wizkid

00:00

02:40

Similar recommendations

Lyric

Legendary beat le-le legendary beat

Legendary beat le-le legendary beat

I get girl for my yard wey get big-big baka wey dey make me feel amazing gal

I get one wey dey give me things I need aah-ahn

I get one wey dey make me feel nice

She slow dance, I no fit leave am gal

I get one wey dey want give me kids and leave am aah-ahn

But my gbedu is final, Wizzy baby baba nla won

My girl wear designer, everything wey I give am final eh-eh

I no like wahala, oh Wizzy baby baba nla won

Say my gbedu is final when me drop everybody no dey tire eh-eh

All of the girls go do anything for my love

All of the boys go do anything for the money

Dem dey dance to my music, dem show me love

Girls wanna touch, wanna love dem want to love me

You know say I gat one life, make I live am

See I don try, hustle-hustle for street, I no lie

Now see me I don dey chop life eh

But my gbedu is final

The girls dem like wear designer

Wizzy baby kill da beat, I no dey tire

When the gbedu drop for the club is final oh-oh

My girl dey make me lose my mind eh

I give am what she need

My girl dey make me lose my mind eh

Another girl I no dey see

But my gbedu is final, Wizzy baby baba nla won

My girl wear designer

Everything wey I give am final eh-eh

I no like wahala, oh Wizzy baby baba nla won

Say my gbedu is final when me drops everybody no dey tire eh-eh

Who gat the key to my Beemer?

I say who am I? The girls dem sugar

Call me the girl dem sugar, no one badder, number one, no one madder

Say who's gat the key to my Limo?

I say who am I? The girl dem dada

Call me the girl dem daada, I run everything don-dada eh

But my gbedu is final

Wizzy baby baba nla won

My girl wear designer, anything wey I give am final eh-eh

I no like wahala, oh Wizzy baby baba nla won

Say my gbedu is final

When me drop everybody no dey tire, eh-yeah

- It's already the end -