Hollup - Mr Eazi

Hollup

Mr Eazi

00:00

04:20

Similar recommendations

Lyric

It's your boy eazi

Jeje

Ehh

You think say the world dey revolve around your bum bum

You think say the world dey rotate around your bum bum

You think say the world dey revolve around your fine face

Holl up holl up holl up

Right now I dey call you

Wey you no dey pick

Right now wey I dey call you

You no dey pick

Because say u get 10,000 followers on Instagram

And right now your post pictures

The boys dey like

Holl up holl up holl up

Holl up holl up holl up

Holl up holl up holl up

Holl up holl up holl up

Ah

Guys make I tell you some story

Go

Lend me your ears make I tell you about

Some girl

Woah

You ever try send DM

Reply come years time

Slow

Try seven days sef, you go weak, bro

So I dey my side

This girl come

Opense o vibe, miss road sef

I no see you sef baby think say dem smart

I be16 years? Mzbel's son

Reason being some girls think we are fools

I post one pic, tongue out, drool

Try holler see I go bomb blast you

Imagine your heart beat, congrats Juls

This girl, those times I no get sicka

She would never ever kiss back

She see me first soho, wanna take a picture

Nice, them time she dey rush me

That be how the world be

Time changes, why (Why)

You think say the world dey revolve around your bum bum

You think say the world dey revolve around your big ass

You think say the world dey revolve around your fine face

Hollup, hollup, hollup

Hollup, hollup, hollup

Hollup, hollup, hollup

Hollup, hollup, hollup

Hollup, hollup, hollup

Girl you're on point

Don't know your love come find me

Everything is on point

Omo toni bobby to wa on point

Monalisa ah

Monalisa ah

Girl you're on point

Don't know your love come find me

Everything is on point

Omo toni bobby to wa on point

Monalisa ah

Monalisa ah

You think say the world dey revolve around your bum bum

You think say the world dey revolve around your big ass

You think say the world dey revolve around your fine face

Hollup, hollup, hollup

Hollup, hollup, hollup

Hollup, hollup, hollup

Hollup, hollup, hollup

Hollup, hollup, hollup

- It's already the end -