Run Am For Us - Corizo

Run Am For Us

Corizo

00:00

04:25

Similar recommendations

Lyric

Hmm-mm

Yeah-yeah-yeah

O Bad on the mic (Bob mix)

Sleepless night upon sleepless night o

Am I a vampire?

Na Your grace I take dey live so

No be man power

No be man power

Many locations dey

But na your juju sure pass

Forget the body spray

Baba, na You sure pass

Run am for us, oh

Run am for us

Oluwa, run am for us

O Bad, you too bad, listen (run am)

Corizo is on another one with koko

Without me telling you

You supposed don know the koko (I dey tell you)

Single and searching, na money na hin me I wan toast

Steady grinding, be like this hustle na tomatoes ('toes)

Brokeness is the highest kind of fever (yes)

Gonna get you confused like "That single" by Danni silver

Life is a bitch, without money you no fit fuck am

On God, on God, you no dey tire to dey talk am? (heh God!)

Go street boys, so let's secure the bag (bag)

Delay fit day, you know say hustle sef dey hard (hard)

And if e sure for you, ogbẹni, no dey brag

Some people fail the exam, but steady dem be they jack (dem read o)

What is my name?

Corizo is my name (yes)

I came up from the ghetto just to get the fame (they dunno)

I just snitch, now you know my aim

And if you try stop am, chale, na you la dem go shame

'Cause sleepless upon sleepless night o

Am I a vampire?

Na Your grace I take dey where I dey so

No be man power

Many locations' dey, but na Your juju bad pass (bad oh)

Forget the body spray o, Baba, na You sure pass

Oluwa, run am for us

Run am for us (run am for us)

Oluwa, run am for us (run am for us)

We no get today funds

Baba, na you dey for us

Na beg we dey so, oh

Make You run am for us

E don tey we dey pray

Na your answers we dey wait

Baba, run am for us oh

Run am for us, run am for us (for us)

Yea-e-yeah

Run am for us, oh--

Oluwa, run am for us oh

Run am for us, oh

Run am for us oh, run am for us

Run am for us

Hey

Keep your love, money is what I should be counting

Truth be told, love die with Moses for mountain

They come real and clean, fake promises later

Don't ever text me if you aren't talking 'bout the paper (wo)

No give dem versa

They go put you for death roll

Bloodline, bloodline

Everything end when you detro

Money stop nonsense and it brings fake friends too

You like no jot down, me am heading for the verse two

When everything dey na dem go regard you

Do you remove casket for he birthday? Detro you go loose-guard you

Na broke serious girlfriend

Another guy dey worry her

Who no get money, konji no supposed dey worry am

Corizo again

Every beat you dey masaca (yes!)

Nigga quit rap, you can't remove oil from the akara (no)

Love and friends, that shit should be banded

These bitches can wait

For now, you should be money minded ('ded)

Niggas forming loyalty like wolf, they want me in their pack

But loyalty is when you have my back behind my back

Stay focus, so who wan shock you make you for shock am

Life is a bitch, burst everywhere so you fit fuck am (damn)

Watch your back well, who dey with knife fit be your best friend

The realest person in your team should be your girlfriend

These girls sha join the people way dey injure us

This street e be like wild animal

It's very dangerous

Get rich or die trying, that is the deal

Mind who you trust, nigga, screenshotting is real, yeah

The glory they see, they don't feel the pain we feel

So, if your boyfriend dey give

Aunty, use your head dey bill

This is papa giving you wisdom

This is not music

- It's already the end -