Ologo Forever - T DOLLAR

Ologo Forever

T DOLLAR

00:00

03:04

Song Introduction

There is currently no relevant information about this song.

Similar recommendations

Lyric

Yeah

Wetin I wan talk no get option

Just dey find the money, i-yo

O lo-lo-lo-lo, lo-ooh-ah, o lo-lo-lo

(Yooooo)

Mm, as a small boy wey dey work (wey dey work)

Nobody dey for the boy

I dey try hard 'cause family go chop (chop)

E no easy at all

But, I dey push am with my confidence

Iya nbe, baba n ja ticket

And in all things, them say "family first"

(Emi, iwo, l'owo Olohun)

No forget me, abeg

'Cause e don hard for my guidance (guidance)

They don try their best, abeg (they don try their best)

As e don be, aya wonja (wonja)

'Cause we no dey for standard form (standard form)

Them dey wait d'igba t'aye a gbo (t'aye a gbo)

And no be say I gallant much

Yo, I dey do my things on God (on God)

Bad energy comot

Kini mofe soh na? (kini mofe soh na?)

Na to dey pray to God

Pray to God, make I get for sure

And, it's not my fault

Baba God nikan l'ole soh (yo, oh-oh-ah)

But, if I no get today

(Wetin I gain if I no get?)

When family dey wait

(Family, family dey wait though)

Won ni "kin ma lo sun le", pe "kin di de"

I no fit dey wait

Yo, mio le sun never oh (never oh, eh-eh)

Ologo forever l'emi oh (ko wo'le wa, emi l'omo Olohun)

It can only get better oh

Mio le shey illegal oh (ahn)

Never say never oh

Listen, say

Awon tani ko duro, pe "a ma hot"

Catapult lon fire s'odo wa, tori omo yen o gara tan

Na why I dey pray to tha Lord, bamishe

Je ko soft 'cause to make am nah by force

I no do competition with anybody

If anybody, mio gbe'se ran anybody

E ma wo bi Teletubbies

I no dey underrate anybody

As in anybody, oloore le je anybody

As you dey work, k'oma chop (never oh, eh-eh)

K'oma sub, k'oma bomb, k'oma nurse

Ma shey plus oh, my brother man

As you dey hot, rora soh

Leave them, k'oma wonder bi wo shen gara tan

Awon ni customer

If you get believe, e go set (oh-ah)

I repeat, e go set

Iwo fi won le k'oma vex

Awon na be-be ko debe

But, if I no get today

(Wetin I gain if I no get?)

When family dey wait

(Family, family dey wait though)

Won ni "kin ma lo sun le", pe "kin di de"

I no fit dey wait

Yo, mio le sun never oh (never oh, eh-eh)

Ologo forever l'emi oh (ko wo'le wa, emi l'omo Olohun)

It can only get better oh

Mio le shey illegal oh

(Aje on the Mix)

(Killah)

- It's already the end -