Gbedu - T.I BLAZE

Gbedu

T.I BLAZE

00:00

03:47

Song Introduction

There is currently no relevant information about this song.

Similar recommendations

Lyric

(Ilu)

Oh na-na, na

Hmm, yeah-yeah

(Shocker lo se beat)

Oh, hmm-mm, ah-ah-ahh

Oh, ah-ahh-ah, yeah

Say we started this game from the scratch

Hopin' say we go popular

And I pray media cover me ah, yeah

Along the struggle, boys turn bad

I'm a stoner 'ner

No be my fault rara, ye

So many days I've been thinkin' alone

Plenty money on a roll

Omo gutter mi ma d'olowo

Shebi na dem sabi book for class?

Now, mo l'owo, mo l'ogo, mo cast

Won shey idanwo won, mo pass

K'oto gba pe mo bad

Gbedu wo'le, ki everybody jo si

Night and day, we've been jonzin'

Ma fun won je l'otun, l'osi, yeah

Gbedu wo'le, ki everybody jo si

Night and day, we've been jonzin'

Ma fun won je l'otun, l'osi, yeah-ayy-ayy, ah

(Ilu)

All the places I don waka reach

I wan carry my car reach

I no dey pray for another man downfall

Na my cross I go carry

Dem talk say I no well, I'm sick lyrically

Vibes on vibes, Ayrastar-ically

I no dey reason my things on a physical

Only spiritual or magically

Yeah-yeah, I'm up again now

I'm up again now

New day, new blessings coming my way now

Coming my way now (coming my way now)

Places I no dey

My songs on replay now

My songs on replay now

No be my power, baba ma lo se now

Baba ma lo se

Oluwa lo se

So many days I've been thinkin' alone

Plenty money on a roll

Omo gutter mi ma d'olowo, yeah

Shebi na dem sabi book for class?

Now, mo l'owo, mo l'ogo, mo cast

Won shey idanwo won, mo pass

K'oto gba pe mo bad

Gbedu wo'le, ki everybody jo si

Night and day, we've been jonzin'

Ma fun won je l'otun, l'osi, yeah

Gbedu wo'le, ki everybody jo si

Night and day, we've been jonzin'

Ma fun won je l'otun, l'osi, yeah-ayy-ayy, ah

No salary, but I'm livin' large oh, hmm

Without no wings, I've been feelin' fly oh (I be feelin' fly oh)

I fell so many times, but I still dey try oh

Many messages wey dem no reply oh, wey dem no reply

But I no dey foh, 'cause I get God

Na Him be socket, na me be the plug

I no dey envy my brother man

Tell me why I go dey find person fall?

'Cause I no dey foh, 'cause I get God

Na Him be socket, na me be the plug

I no dey envy my brother man

Tell me why I go dey find person fall?

So many days I've been thinkin' alone

Plenty money on a roll

Omo gutter mi ma d'olowo, oh-ee, yeah-ayy

Shebi na dem sabi book for class?

Now, mo l'owo, mo l'ogo, mo cast

Won shey idanwo won, mo pass

K'oto gba pe mo bad

Gbedu wo'le, ki everybody jo si

Night and day, we've been jonzin'

Ma fun won je l'otun, l'osi, yeah

Gbedu wo'le, ki everybody jo si

Night and day, we've been jonzin'

Ma fun won je l'otun, l'osi, yeah-ayy-ayy, ah ah (yeah, yeah-yeah)

- It's already the end -