Maths Teacher - Demmy Vybez

Maths Teacher

Demmy Vybez

00:00

02:44

Similar recommendations

Lyric

Ne Ne Ne Ne Ne Ne

Demmy Vybez you know

Carry Over Load Carry Over load

Ne Ne Ne Ne Ne Ne

International Breed Ohh

Oh baby kilonso Ju

Oh baby kilonso ju

You better pick up your call

You better pick up your call

Girl am the one who's calling

Girl am the one who's calling

You better pick up your call

You better pick up your call

Wa jo funmi ahh

Dem other barnies dem dey for here kin no funmi ahh

And i no go dull ooo

Jo funmi ahh

Other barnies dem dey for here kin jo funmi ahh

And i no go dull oo ooo

Oh maths Teacher

This girl is a maths teacher

Scholastica

Mama sey mama sey no makosa ooo

Oh maths Teacher

This girl is a maths teacher

Scholastica

Mama sey mama sey no makosa ooo

So let the music heal your soul

With good scenario

From your head down to your toes

Make you feel alright yoo

So make you start dey gum body ooo

Baby tornado oh ohhh

Make your body touch my body ooo

Make e collide ooo

Wa jo funmi ahh

Dem other barnies dem dey for here kin no funmi ahh

And i no go dull ooo

Jo funmi ahh

Other barnies dem dey for here kin jo funmi ahh

And i no go dull oo ooo

Oh maths Teacher

This girl is a maths teacher

Scholastica

Mama sey mama sey no makosa ooo

Oh maths Teacher

This girl is a maths teacher

Scholastica

Mama sey mama sey no makosa ooo

Carry Over Load Carry Over load

- It's already the end -