Isabella - Runnar

Isabella

Runnar

00:00

02:35

Similar recommendations

Lyric

Wisekid lele yi oh

Oh no no yea no

Girl I no go use you play rara yea yea

I go love you everyday

I'll tell dey world say

Na you I want oh

See other guys dem dey use you play

I no go use you no at all yea

So make you give me your love oh

Isabella oh

I no go use you play oh no

So make you show your love oh

Isabella oh

I no go use you play oh no yeah

See only you be my number one

Other girls na contraband

Girl I go love you till I die

Oh baby shey na me you want oh

So make you give me love yeah

Show me love yeah

Give me love oh no yeah

I go use you play oh no yeah

Isabella oh

So make you give me your love oh yeah

Isabella oh

I go use you play oh no yeah

And I go dey by your side oh

I no go leave you go

Make we go dey place

Make we go jaye

See only you be my number one

Other girls na contraband

Girl I go love you till I die

Oh baby shey na me you want oh

So make you give me love yeah

Show me love yeah

Give me love oh no yeah

Baby you dey ginger me

Baby you dey burst my brain oh

Give me that thing wey dey

Sweet my soul

Make you stay with me

Let me give you love oh

Let me show you love oh

You dey ginger me

Give me that thing wey dey

Sweet my soul oh no yeah

Come give me that thing

Give me that thing wey dey

Sweet my soul

Baby come give me that thing

Give me that thing wey dey

Sweet my soul oh no

- It's already the end -