Emo (Remix) - Muyeez

Emo (Remix)

Muyeez

00:00

02:36

Similar recommendations

Lyric

Hmm-mm-mm, yeah

Ooh, ooh, ooh

Ah, Muyeez

Child of destiny

Legend in the making

I no see person impressing me (o pọ o)

But I see person investing

Who is looking for the my stream (professor)

Shawty, I'm the maestro (professor)

Baby girl, call me jailer (ah-ah)

Shey you see say I be your prisoner

Oh, bae-bae, I will take some, mi o le ṣàlàyé

Tell accountant credit my money

Make ogbanje no go ka mi mọ'le (ka mi mọ'le)

Alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé

Call my OG gbe mi faraway

Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye, ayy

I get many things wey dey bother man (oh-oh)

Sort out my problems to, no, brother man (brother man)

'Cause nobody been dey when he no see car

And I dropped I.G. make them emotional (emotional)

Wake up in the morning and I pray to Jah

'Cause enemies wọn pọ, ọ, to fẹ ba mi ja (to fẹ ba mi ja)

But I be king, I be passenger (I be king, I'll be king)

And I be king, I be passenger

Alaye, wetin wey dey sup mi o le ṣàlàyé

Then, my OG gbe mi faraway

Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye (ogo, ogo, ogo)

Ayy, alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé

Call my OG gbe mi faraway

Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye, eh

I no fit explain, I no fit explain

Mi o le ṣàlàyé, I no fit explain

Call my OG, yea, gbe mi faraway

Yea, faraway

I'm the OG, yeah, I'm the OG, yeah

I no go faraway, I don go faraway

I don go faraway, I no fit expalain

Baby girl, I no fit explain

Alaye, wetin wey dey sup, mi o le ṣàlàyé (ṣàlàyé)

And my OG gbe mi faraway (gbe mi faraway)

Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye (set ogo), gbogbo aye (ogo ye mi)

Alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé (mi o le ṣàlàyé)

O le gbe mi faraway

Emi professor (set ogo aye, ogo aye, e-ya)

- It's already the end -