Check Yourself - Kaptain

Check Yourself

Kaptain

00:00

02:14

Similar recommendations

Lyric

I know all my guys

I know all my blood

I know who dey call me blood way no be my guy

I know who no dey talk much but e like me die

Bros I know all of una but I no go talk

The day way we see na that day we know

If you reach your house you nor knw me before

Because if they give you knife

Cha cha for my back

Bros I know all of una but I no go talk

We don tey for this game and your kinging

E dey pain you say I come out come put you for thinking

Sit down for your throne you dey beef me

Brother man I know all of una but I no go talk

E no get wetin mustache never see for nose

No get wetin craze man never see for road

You dey with 20 friends for 21 years

And non of them beef you brother check yourself

Ahhh

Abobii

Check yourself

Abobii

Abobii check yourself

Abobii

Abobii check yourself

No body wan bill you?

Check yourself

Ahhh

Abobii

Check yourself

Abobii

Abobii check yourself

Abobii

Abobii check yourself

Nobody table your matter

Ahhh

Three gboza for my men them

Repeat am for the real men them

I dey for my corner with my men them

The way oluwa bless me

Na so oluwa bless them

You dey pray make e better for me

E go better for you

Make e clear for me

E go clear for you

Make e stew for me

E go stew for you

What you wish for me

Me I wish for you

Ahhh

Abobii

Check yourself

Abobii

Check yourself

Abobii

Check yourself

No body wan bill you?

Check yourself

Ahhh

Check yourself

Check yourself

Abobii

Check yourself

No body table your matter

Ahhhh

It's your boy kaptain

- It's already the end -