No one else remix - Idahams

No one else remix

Idahams

00:00

03:22

Similar recommendations

Lyric

Aaah

O ya O ya O ya O ya ya ya

Hitboy Idahams

Teni Makanaki dey here

Only you fit give me konami

All of the boys want to use your pant oh for money

For money oh eh eh

See, I know say people dey jealousy

No matter wetin them do you oh I gbadun you finally

Finally oh baby

Everybody Everybody dey call me a fool (a fool)

Just because I'm in love with you

Everybody Everybody dey call me a fool (a fool)

Just because I'm in love with you

If e no be you my baby

If e no be you

No one else if e no be you

If e no be you my baby

If e no be you

No one else if e no be you

Erema make you ginger me Aje

Other girls no fit ginger me Aje

Only you fit to ginger me Aje

I live my life for you

Erema make you ginger me Aje

Other girls no fit ginger me Aje

Only you fit to ginger me Aje

I live my life for you

Teni Makanaki

Come, come make I yan you something

Oh bobo, this love wey you do me omo na strong thing (ah strong thing)

Ebi like say I shark palmy (palmy oh)

Ebi like say I drink Henney (Henney oh)

For your love, me I fit to die

Oh no no no no

I fit to craze yeah yeah

I fit to mayanya (I fit to mayanya)

Let nobody put asunder bobo ayanyan

I fit to mad mad mad

I fit to kolo lo lo

And nobody put asunder ayanyanyan

'Cause baby If e no be you my baby

If e no be you baby

No one else if e no be you

If e no be you my baby

If e no be you oh baby

No one else oh if e no be you

Erema make you ginger me Aje

Other girls no fit ginger me Aje

Only you fit to ginger me Aje

I live my life for you

Erema make you ginger me Aje

Other girls no fit ginger me Aje

Only you fit to ginger me Aje

I live my life for you

Baby kpakolokpa o yeah

Girl I gbadun you kpakolokpa o yeah o yeah

Baby kpakolokpa o yeah o yeah o yeah

Oya kpakolokpa o yeah

If I gbadun you kpakolokpa o yeah o yeah

Oya make you dey, oya make you dey ginger me oh oh oh

It's Graftons baby

- It's already the end -