Canada - Remix - Magnito

Canada - Remix

Magnito

00:00

02:51

Similar recommendations

Lyric

We pull up like we be Jagaban

Aba dodo

Pull up like we be Jagaban

Fresh out

(Rolls Royce, e dey-dey)

(Jay Pizzle Production)

See, ehn

You and I know say since when dem try colonize us for this Africa

We never benefit from any of those countries

You and I know say the country wey we dey benefit from as a Nigerian youth, na Canada

Canada, Canada, Canada

Na Canada, Cana', Canada, Cana'

Canada, Cana', Canada

Can'-Can'-Canada, Cana', Canada, Cana'

Canada, Cana', Ca'-Ca'

Yeah, yeah

We pull up like we be Jagaban

All white everything like alagba

Shey you wanna know how we dey get bar?

You know Phyno, you know my Alobam

Ex cry me a river but, I won't holla back

I go Cross that river like Calabar

Fuck that, she wan gimme lamba

Beat of life, she wan take Samba

Kuron'be, okoko bi oko

Gimme through pass, oya, s'oko

T'oba fe 'ru wa, o ni struggle

Fa mi n'irungbon, no call me uncle

No call me uncle, oshimilanga

They sabi us, all the way to Sri Lanka

Stop playing, nigga, don't be a wanker

Otipe gan timo tin sheree waka, balling like Kaka

Ajigijaga

Rock steady, non stop, no dey stagger

Kozzie leave them with a cliffhanger

Make a shawty go crazy, we dey buy shows like "yo, easy tiger" (easy tiger)

Can'-Can'-Canada, Cana', Canada, Cana'

Canada, Cana', Ca'-Ca'

Fresh

Big brother, Kanaghan

Cross River, Calabar

Nollywood, Isakaba

Madrid to the ball like say na me be Alaba

Udinne, Canada

Backward, Galala

Big Wiz, Caravan

My drip too-too fly like Tantabara

Okay, na so-na so dem dey gimme beat

If I pull up on a street, dem-dem dey gimme heat

Order rice, gimme meat

Gimme head, gimme teeth

Gimme chair, gimme seat

Gimme math, gimme sheet

Get belle, gimme kids

Rolls Royce, gimme keys

Can'-Can'-Canada, Cana', Canada, Cana'

Canada, Cana', Ca'-Ca'

(Rolls Royce, e dey-dey)

(Speed Fire on the Mix)

Cana', Canada, Cana', Canada

Cana', Canada

- It's already the end -