Vision 2020 Remix - Bella Shmurda

Vision 2020 Remix

Bella Shmurda

00:00

03:41

Similar recommendations

Lyric

Bella Shmurda, yeah

I.D Cabasa

Ghetto where we hustle, vision 2020

Our government dem promise

You know say boys go chop

Everyday we scamming hmmm

All night, no sleeping

Mo ya'wo lowo Lati, I go Alaba, I buy lappy

Hustle for six months, I no get money

Shoutout to my niggas wey dey sub for me

A problem shared is a problem solved

So I tell my niggas so we get them solved

So we go get them solved

A problem shared is a problem solved

So I tell my niggas so we get them solved

So we go get them solved

Mama call me say, "Chinedu is balling"

What are you doing, son you're dulling

Four years in LASU is really nothing

Better get that money, son we're starving

Omotena tell me say she don get belle

Mame, papa must to no know hear

I've been thinking oh, I've been thinking oh

Just when I see my friends are in a Range Rover

When I pull up in a Phantom

Tell bitches, "Game over"

Popping pills in a penthouse

Chilling on a coda

Shukura like as she rush poko dancer

She's in love with their lifestyle

Bella Shmurda

Everyday me ganja

Everyday me ganja

Ghetto where we hustle, vision 2020

Our government dem promise

You know say boys go chop

Everyday we scamming hmmm

All night, no sleeping

Mo ya'wo lowo Lati, I go Alaba, I buy lappy

Hustle for six months, I no get money

Shoutout to my niggas wey dey sub for me

A problem shared is a problem solved

So I tell my niggas so we get them solved

So we get them solved (So we get them solved)

A problem shared is a problem solved

So I tell my niggas so we get them solved

So we get them solved (So we get them solved)

Mo ti suffer, mo ti ji ya, bi ti Diya

Mo tun shashe ni Madel, ki n le ri owo di e

Pa bo lo ja si, walahi I dey tell

Ti Lion ba gbe ina wo oju mi, mo ma dare

Mo ma dare, olohun mo ma dare

Mo ti lose mummy, daddy, e woju mi, eje

E wo oju mi eje, e jor ta la shè?

Kilagbe, kilaju tori a n wa nkan ta ma je now

People dey tell me now I too dey bragga

They cut like dagger, life a na gagga

Ogologo mma kamina like Ogbonna

For winter or summer, maramma I no slow down

Won kor nipe mo para no ni

Fi ara re sinu bata mi without money

No tissue paper ti a ti e fi tanba ya ba shuu

No soap to wash school uniform, knocku

Ama gba'we moju, ama je'ba ta ba ji

Ilekun Ile oro o seun firigbo shi

Tiki ti ra bata duro iyen ko le da gbo shey

That's why ma je dagba hustle lane

Hustle to the top won fe le mi ba

Wan ro pe o ma re mi

Aluko but emi kor

I thank God, I no fall, I stand tall

Baddo, Bella Shmurda, awon omo to n so

Ade mi ade

Owo wole mi owo

Ire wole mi ire

Ola wole mi ola

Aje wole mi aje

Owo wole mi owo

Ire wole mi ire

Aje wole mi aje

Bella Shmurda eh, ghetto boy

Baddo Sneh, ghetto boy

Aremo Gucci, ghetto boy

Poko Lee, ghetto boy

Chris Jags, ghetto boy

Pojo Sneh, ghetto boy

Lasuite, ghetto boy

- It's already the end -