Alhamdulillah - Tml Vibez

Alhamdulillah

Tml Vibez

00:00

02:33

Similar recommendations

Lyric

(Yo Dips)

Blow me trees hundred

Or them go like am, àbí ki lo fẹ ẹ? Hmm

Ahh, Kara Bounce, rọra shake your baka

I fit to dey run your baka

Ajé, you go like am walahi, wahala-ha-ha

No shaking, no panic

Baba blessings all over me

Wọn le, them no ba ní

Tell them, "The love and the grace is so valid"

Ológo forever, when them dey sleep we dey grind we're still farming

I tell God, "Jọwọ, bami

Run am for me, no forget my padi"

Oh-ah-ah

I don try, walahi, hmm

I just wanna make some funds

I no want wahala, ah

Loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm

I dey go up-up way, alhamdulilah for life

Alhamdulilah for life

Father, your money, your blessings, your problem

Gbogbo ẹ lọ wà, Astagfar-r-r-r

Haa, on my right side, on my left side

Wọn gb'ọmọ mẹfà, hmm

Mo lẹlẹdàá, mi o ja, ah, mi fọ, never

No shaking, no panic

Baba Blessings all over me

Wọn le, them no ba ní

Tell them, "The love and the grace is so valid"

Ológo forever, when them dey sleep, we dey grind, we're still farming

I tell God, "Jọwọ, bami

Run am for me, no forget my padi"

Oh-ah-ah

I don try walahi, hmm

I just wanna make some funds

I no want wahala, ah

Loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm

I dey go up-up way

Alhamdulilah for life, alhamdulilah for life

I don try, wala-ha-ha

I just wan' make some funds

I no want wahala, hmm

Loader tó bá loyal, no kasala

Haa-haa, alhamdulilah for life (Yo dips), alhamdulilah

- It's already the end -