00:00
02:49
Shalli-fucking-popi
The president of pluto
Seh (fire!)
Only one Pluto presido
They call me Shallipopi
Order, order, order, order, put them in order
Order, order, order, order, put them in order
Order, order, order, order, put them in order
Order, order, order, order, put them in order (wey)
Bring that ass make I rock am (rock am)
Say baby all is in order
Car too fast, I wan break my bumper (bumper)
Two, three cars no important
I no dey bother, I go get another
Too mysterious, you no fit to discover
Too toxic, they call me motherfucker
Hashtag, baby, I come from the gutter
(Wahala)
Na every country wey I dey shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
Yeah, when I go in, I go hard
I go crazy, I go mad, I conveniently, I confirm
From Shalli-the-Pop', nigga, I co-sign
I pray make I no fall or lose am
I go Genesis, I go Psalm
Some niggas wanna see when I go down
Like trailer wey no get break, I go jam
Gbẹdu go drop, them go dance
Them go do like say them go trance
Come suffocate me with your nyansh
Soft like potato wey dey mash
She sabi play ball, who coach am?
She dey dribble me, Okocha
She say make I come and munch am
I go crazy for chocha, chocha
Wey! Hennessy order o, order o, order, order o
Azul, order o, order o, order, order o
Hennessy order o, order o, order, order o (confirm)
Belaire order o, order, order, order, order, order
Order, order, order, order, put them in order
Order, order, order, order, put them in order
Order, order, order, order, put them in order
Order, order, order, order, put them in order
Wey! Bring that ass make I rock am (rock am)
Say baby all is in order
Car too fast, I wan break my bumper (bumper)
Two, three cars no important
I no dey bother, I go get another
Too mysterious, you no fit to discover
Too toxic, they call me motherfucker
Ask her, baby, I come from the gutter
(Wahala)
Na every country wey I dey shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
Wey! Hennessy order o, order o, order, order o
Azul order o, order o, order, order o
Hennessy order o, order o, order, order o
Belaire order o, order, order, order, order, order