On God - T DOLLAR

On God

T DOLLAR

00:00

03:14

Similar recommendations

Lyric

(It's Phynest on the beat, baby)

Yeah-yeah, yeah, yeah-yeah

T Dollar

Skebe

Before I remember say Baba, iwo sha lo da mi

Ati 'gba yen ni mo tin wa tin ma shey r'owo toju mama mi

'Cause na wetin I go chop I dey find oh-oh

Awon kan ni pe "kin ma shey foh"

Some dey say "make I stop music"

Pe "orire mi, e dey football"

Na so so things dey my mind oh-ohh

So, Baba, gbo'hun adura mi

Hear my cry

Batife kori, lo ri

If e no be you (if e no be you), how I foh take dey live my life?

Ebi o pa ti pa mi by now

But, na your blessings dey make me smile oh-oh-ohh

K'araye ma s'oro (k'araye ma s'oro)

T'oba l'owo, won a ni "o tin gapa"

Tori pe, o ra asho pelu bata

And dem go talk if you no gbera (ah-ah, ahh)

But, iwo sha ma hustle, hustle, hustle lo

Make dem talk, iwo malo foh

Owo nla ninu bank, on God

'Cause Baba dey for us oh

Sha ma hustle, hustle, hustle lo

Make dem talk, iwo malo foh

Owo nla ninu bank, on God

'Cause Baba dey for us oh

(Sha ma hustle, hustle, hustle lo)

(Make dem talk, iwo malo foh)

(Owo nla ninu bank, on God)

('Cause Baba dey for us oh)

Jiji ti mo ji, mo b'Oluwa s'oro

K'eleda mu mi mo ona

'Cause I don try, try, try for long

Igbawo lo fe gbomi na?

And sometimes, I dey think say na only me wey no get (and sometimes, I dey think say na only me wey no get)

Bukata dey for ground, and e plenty (bukata dey for ground, and e plenty)

And mama still dey wait make I bring money, yeah (and mama still dey wait make I bring money, yeah)

As I dey work, I work harder

B'atishe Baba?

Make I get money

Make I spray banger

'Cause I dey work, I work harder (work, I work harder)

B'atishe Baba? (b'atishe Baba?)

Ibi t'egbe tin na'wo, yeah, make I no na'ju nibe (Ibi t'egbe tin na'wo, yeah, make I no na'ju nibe)

Sha ma hustle, hustle, hustle lo

Make dem talk, iwo malo foh

Owo nla ninu bank, on God

'Cause Baba dey for us oh

(Sha ma hustle, hustle, hustle lo)

(Make dem talk, iwo malo foh)

(Owo nla ninu bank, on God)

('Cause Baba dey for us oh)

Jiji ti mo ji, mo b'Oluwa s'oro

K'eleda mu mi mo ona

'Cause I don try, try, try for long

Igbawo lo fe gbomi na?

And sometimes, I dey think say na only me wey no get (and sometimes, I dey think say na only me wey no get)

Bukata dey for ground, and e plenty (bukata dey for ground, and e plenty)

And mama still dey wait make I bring money, yeah (and mama still dey wait make I bring money, yeah)

(Jiji ti mo ji, mo b'Oluwa s'oro) ah-ah, ahh-ah

(K'eleda mu mi mo ona) oh-oh, ohh-oh

('Cause I don try, try try for long) ah-ah, ahh-ah

(Igbawo lo fe gbomi na?) oh-oh, ohh-oh

(And sometimes, I dey think say na only me wey no get) ah-ah, ahh-ah

(Bukata dey for ground, and e plenty) oh-oh, ohh-oh

(And mama still dey wait make I bring money, yeah) ayy-ayy, ayy-ayy

Oh-uh, uh-uh

- It's already the end -