Popori - T.I BLAZE

Popori

T.I BLAZE

00:00

02:15

Song Introduction

暂时没有该首歌曲的相关资讯

Similar recommendations

Lyric

Mmm, hmm-mm

Oh, oh

Yeah

Dangerous

Yeah-ayy, ayy

I carry Lambo', my paddie carry Bentley

My paddie carry Bentley (uh-uh)

You get me? I carry Lambo', my paddie carry Bentley (my paddie carry Bentley)

Ahn, won de le yo min setting

Say 'cause, every second, you go see me grinding (grinding)

Uh, money make energy boost (boost)

I just wan dey cruise (cru-'iuse)

Again, I don jonz (again, I don jonz)

Coco make me snooze (make me snooze)

Mmm, abi kini gan mon waka? (Kini gan mon waka?)

Money matter, make me get shingbaka (me get shingbaka)

If you get car, no go balance am

For Peckham, dem dey feel my sound

Omo iya mi, j'aye Miami

Ibi t'ofi mi si, ko l'oma ba mi

See the coming bale, bale-bale

Omo, malo fiwon wey mi, yeah-yeah

Popori po-po-po, popori po

Na who wan popori mi?

Popori po-po-po, popori po

Oya, talo fe popori mi?

Totori to-to-to, totori to

Who wan totori mi?

Popori po-po-po, popori po

Won de le popori mi

Baba God l'oni "ma gbadun lo"

Say me get money, me flenjo

Aseyiowun ma l'Olohun na

Nobody fit know as e take dey work

Work oh, work oh

If you no work, you no go chop oh

Ten toes, ten toes

Me, I stand gidigba, all the bags dem ah chasing

Already ati mo pe, oje l'oje

Pull to my crib, I got double Benz

Ile nyo, ma te'le jeje

I left my home and beat my chest say

"Even if I regret, on the road, no going back"

In my dream, I see millis on my neck, but e go set oh

Popori po-po-po, po-po-po

Na who wan popori mi?

Popori po-po-po, po-po-po

Na who wan popori mi?

Sho-Shoki sho-sho-sho, sho-sho-sho

Kilotun soh l'eni? E-e-e-e

Already ati mo pe, oje l'oje

Pull to my crib, I got double Benz

Ile nyo, ma te'le jeje

I left my home and beat my chest say

"Even if I regret, on the road, no going back"

In my dream, I see millis on my neck, but e go set oh

(Sunshine)

- It's already the end -