Loke Loke - KIMOhLA

Loke Loke

KIMOhLA

00:00

03:41

Song Introduction

There is currently no information available for this song.

Similar recommendations

Lyric

Kimulla

Yeah Shmurda yeah yeah

Believe

Mummy de de o

I no be waka pass I go de de o

Wafisere o

Abegi fimisile make I de de o

Eledumare o

Abegi bless mi mummy de de o

Oluwa shower your blessings

The hustle no be childs o

As galala nor de sweet again

Boys okpolo nor Dey gree again

G masun nor Dey sleep again

Where u de when the boys de press eeh

Oluwa wire my aza now now

Abegi wire my aza now now

Mumsi de call my cellular

The thing Dey burst my medulla

Oluwa wire my aza now now

Abegi wire my aza now now

Mumsi de call my cellular

The thing Dey burst my medulla ah

No be breaking face

I want the slip to pass for scariness to gbes

Wire o wire o

Aza o aza o

Omo Loke loke

Boys wan loke loke

Aah

Mama Dey house papa Dey house

Even children wey Dey house they wan ball out

Wetin I gain if I no cash out

So many graduates wey dem no pass out

Chase the fame, face the Shame

So many gain nobody know the pain

Oluwa show your face

Gimme grace

If I no get money I fit to craze

Mental case make dem give me space

I never want to run another race IYaya

Scrr bem bem bem

Ferrari Porsche Bentley and benz

I know dem go vex

Bad belle dem go check

On my way to the bank with my check

Make dem go check

Oluwa don bless no stress

Totori dem

Those wey no help me I go totori dem

Shakara dem

If dem look me I go popori dem

Oluwa wire my aza now now

Abegi wire my aza now now

Mumsi de call my cellular

The thing Dey burst my medulla

Oluwa wire my aza now now

Abegi wire my aza now now

Mumsi de call my cellular

The thing Dey burst my medulla ah

No be breaking face

I want the slip to pass for scariness to gbes

Wire o wire o

Aza o aza o

Omo Loke loke

Boys wan loke loke

Aah

Kimulla kimulla

We nor Dey sleep again

Area boys nor Dey sleep again

Waferians nor Dey sleep again

BY boys nor Dey sleep again eeh

Lasgidy boys nor Dey sleep again

Eko!!!!

- It's already the end -