Oro Pawpaw - Macario

Oro Pawpaw

Macario

00:00

02:59

Song Introduction

Currently, there is no relevant information about this song.

Similar recommendations

Lyric

Man no be God

Man no be God

Man no be God

Man no be God

Man no be God

Man no be God

Man no be God

Man no be God

Omo i dey work i dey pray

Kori bamishe kinle kigbe Halle

(Kin le kigbe Hallelujah o)

But dey wan wan block my way

Dem dey para cauz I'm getting d pay

Dem say i too local ah

Say my style wack i can't go far ah ah

Dem say dem be this dem be that

Dem say dem ma scratch me bi Jimmy jatt

I say who dem be

Brother man no be God

Awon ko lo dami, so make dem dey talk o

Till thy kingdom come, omo ologo Dia

Mi wale mi yo jo o

Man no be God

Awon ko lo da e, make dem dey talk o

Omo ologo Dia, tan ba ni ole gbera

I say make u tell dem say eh eh

Oro pawpaw ni yen o

Tan ba so fun e, wipe olegbera

Oro pawpaw ni yen

If dem ah tell you say you no fit make am, oya tell dem

Oro pawpaw ni yen

Say you no go cashout, say your business no go boom

Oro pawpaw ni yen

Ani ko so fun won

Tell dem say eh eh eh

Eyin kole dami

Man no be God

Man no be God

Eyin ko le dami

Man no be God

Man no be God

Eyin ko le dami

Man no be God

Man no be God

Eyin ko le dami,

Man no be God

Man no be God

Auzubillah Minashaitan

Our father at in heaven gbawa lowo saitan

Ahn!

Love your neighbor as yourself

But street so cold, neighbor want me dead

But then,

Man no be God so kole Work

Me no go fall, till thy kingdom me i go dey ball

Never go down, never tire

Keep elevating loke lola kunfaya

Dem wan make i drink water drop cup

Dem dey run kiti kiti kinle fvkup

But man no be God moti turnup

Isu parada odiyan jhor modi bigboy

Bigboy

Bigboy

Man no be God, awon kan lo da e

Make dem dey talk o

Omo ologo Dia, tan ba ni ole gbera

I say make u tell dem say eh eh

Oro pawpaw ni yen

Tan ba so fun e, wipe olegbera

Oro pawpaw ni yen

If dem ah tell you say you no fit make am, oya tell dem

Oro pawpaw ni yen

Say you no go cashout, say your business no go boom

Oro pawpaw ni yen

Ani ko so fun won, tell dem say eh eh eh

Eyin kole dami

Man no be God

Man no be God

Eyin ko le dami

Man no be God

Man no be God

Eyin ko le dami

Man no be God

Man no be God

Eyin ko le dami

Man no be God

Man no be God

- It's already the end -