Motivation - Erigga

Motivation

Erigga

00:00

03:33

Song Introduction

There is currently no relevant information about the song "Motivation" by Erigga.

Similar recommendations

Lyric

It's Victor AD na na na (na na)

King Paper (King Paper...)

Pikin wey dey find party rice no

Suppose to fear dance eh (fear dance eh)

And as I come with my red eye, red eye, make dem give me chance eh

You wey nor know the way song take start dey hurry to dance eh

How e do you now as you dance galala inside azonto?

My biggest motivation na those men wey elbow me lost eh

But my biggest motivation na those days i no see food chop eh

I say my biggest motivation na those wey say hustle no go pay oh

Omo my biggest motivation na those wey dey hate

Two seconds them dey motivate us

See if you won burst na two seconds three too tey

Day break everywhere burst my woman pay

This year we go give wahala problem

Where the girls dey use my benz take go toll them

Incase dem wan dey assume na to spray

The money anyhow like another man perfume

If sars won jump I naked follow them

Wetin dey happen officer me and you get problem?

Old warri me nor bother nobody

So no dey bother me hold this funds take press

Everywhere hard I know e nor easy bros

Even for hell fire now devil sitdown dey press

Respect who get but fear who never collect

The first taking now there area take scatter

Street na general market u fit pick two

Suspension na hold on rough character

My biggest motivation na those men wey elbow me lost eh

But my biggest motivation na those days i no see food chop eh

I say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay oh

Omo biggest motivation na those wey

Dey hate

Two seconds dem dey motivate us

See i dey lagos dem wan turn the boy to house boy

But oluwa no gree he too love the boy

No joy my guy, my guy no dey the street

If trust dey then water for nor fit dey cook fish

Idle mind dey opposite devil workshop

I no fit be apprentice I get work to chop

I no dey proud about am but wetin man go do?

Pikin dey one side abi e nor go chop go school?

If mouth wan tear my brother make e tear finish

The worst thing to happen to man na see finish

When i die, write say "I try for my grave"

Life na market and everybody here come trade

Omo the rubish when e be say my eyes don see

Even this water wey I cry e nor fit commot am

I nor fit complain e join wetin give me voltage

Tomorrow get belle witch nor fit abort am (lai, lai)

Pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance eh

And as I come with my red eye, red eye make them give me chance eh

You wey nor know the way song take start dey hurry to dance eh

How e do u now as u dance galala inside azonto?

My biggest motivation na those men elbow me lost eh

But my biggest motivation na those days I no see food chop eh

I say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay oh

Omo my biggest motivation na those wey dey hate

Two seconds dem dey motivate us

Omo na dey street be this o

Where landlord dey turn to tenant (two seconds)

Form big boy very soon u go dey chop remnant

When dem say life na general market dem go dey give some people suspension

Suspension na Okere prison four years u dey wait like pension two seconds

Motivate yourself mehn everybody with their motivation abeg

Still on collective confirmation na must abeg

- It's already the end -