Omo Mi - Mohbad

Omo Mi

Mohbad

00:00

02:37

Song Introduction

"Omo Mi" is a hit single by Nigerian artist Mohbad, celebrated for its infectious afrobeat rhythms and heartfelt lyrics. Released in [release year], the song showcases Mohbad's distinctive vocal style and his ability to blend traditional African sounds with contemporary music trends. "Omo Mi" has resonated with fans both in Nigeria and internationally, earning significant streams and positive reviews for its vibrant melody and relatable themes. This track further solidifies Mohbad's position in the Afrobeat scene, highlighting his talent and contribution to the genre.

Similar recommendations

Lyric

Imole

(Ye-ahh, ye)

She love me, I love her too

Bad girl wey get tattoo

Call me for after two

I no dey sleep like ojuju

She sweet like vanilla

Joseph pelu Maria (Joseph pelu Maria)

I sabi her from my area (uh)

E dey make me sick like Malaria

Paddie mi, b'ojeja je (paddie mi, b'ojeja je)

Aje ngbo, kole dun mi (aje ngbo, koni dun mi)

Tori, emi mo l'odo yen (oh)

Mo de p'eja t'oma wun mi (p'eja pa t'oma wun mi)

Mo le pa Titus, mo le pa Kote

I no dey club but, mo le ra Rosé

When she's off, I be her battery

When I'm down, she be my chargie

Omo mi oh, omo mi oh

Oleku, oleku

Nkwobi oh, Nkwobi

O l'oyin oh, o l'oyin

Omo mi oh, omo mi oh

Oleku, oleku

Nkwobi oh, Nkwobi

O l'oyin oh, o l'oyin

She lie down, melo, tete-te

Give me Vybz like cartel

High me like Martell

Many of my shit, she accept

Olohun, ma je a te

In the worst time she say I'm the best

If I para, she go follow vex

Many many things but make I rest

Make I tell you story (story)

Many bad things she dey do me oh (mm-mm)

Many bad things I do her too (mm-mm)

Mo kon follow oro inu Bible

"T'oba gba e l'eti otun, ko ko t'osi si"

"Love your neighbor as you love yourself"

So, I love her the way I love myself

Ja mi, my brother, I no fit trust myself, uh

Paddie mi, b'ojeja je (paddie mi, b'ojeja je)

Aje ngbo, kole dun mi (aje ngbo, koni dun mi)

Tori, emi mo l'odo yen (oh)

Mo de p'eja t'oma wun mi (p'eja)

Mo le pa Titus, mo le pa Kote

I no dey club but, mo le ra Rosé (mo le ra Rosé)

When she's off, I be her battery

When I'm down, she be my chargie

Omo mi oh, omo mi oh (omo mi oh, omo mi oh)

Oleku, oleku (oleku, oleku)

Nkwobi oh, Nkwobi (Nkwobi oh, Nkwobi)

O l'oyin oh, o l'oyin (o l'oyin oh, o l'oyin)

Mo le pa Titus, mo le pa Kote (mo le pa Titus, mo le pa Kote)

I no dey club but, mo le ra Rosé (I no club but, ra Rosé)

When she's off, I be her battery (when she's off, I be her battery)

When I'm down, she be my chargie (when I'm down, she be my chargie)

When I'm down, she be my chargie

(Boombah)

- It's already the end -