Major Freshout - Magnito

Major Freshout

Magnito

00:00

01:40

Song Introduction

Currently, there is no relevant information for this song.

Similar recommendations

Lyric

Magnito wetin you dey do

Na shoot I dey shoot

Staff sergeant na crook I dey shoot

E be like music see na hook I dey cook

See as them dey laugh dey open thirty two

Who you see?

Na naija actors

Which one?

Chidi mokeme

King of shanty town hmm Oghene

Make them no come carry me go ekutekpene

I for shoot make e no go hit Mr ebu belle

See yabojo ahh ekpele

Shoot mercy Johnson

Ah she get belle

See that igwe wey Dey rap

Which one

Wey get bie bie

I for shoot Reginald Daniel's hand but that's wed

There's a guy standing beside her

Oh that's ned

The guy with the blue suit ehnnn?

No that's red

Eating brown cookies bra?

That's bread

I for shoot Nancy but she too fine

And no be hype oh

Shoot adesuwa

Ah Na banky wife oh

Make them no go kick your head

No shoot Jim iyke oh

Bimbo ademoye

Na there type I like oh

Shoot patience ozokwo

You no Dey fear juju

Chiwetalagwu

You no Dey fear juju

Pet edochie

You no Dey fear juju

Kanayo O Kanayo

You wan shoot ojuju

- It's already the end -