00:00
02:36
Rexxie’s latest single “All,” featuring the acclaimed Nigerian artist Davido, blends vibrant Afrobeat rhythms with modern hip-hop elements. Released in 2023, the track highlights Rexxie’s innovative production and Davido’s captivating vocals, creating an infectious and danceable anthem. “All” has quickly gained traction on major streaming platforms and social media, praised for its catchy hooks and seamless collaboration between the two artists. The accompanying music video showcases dynamic visuals and energetic performances, further elevating the song’s appeal. This collaboration underscores Rexxie and Davido’s significant impact on the contemporary African music scene.
(Yo)
♪
(Yo)
(Yo Rexxie pon this one)
I no go lie, girl, this feelin' so dope
Dey make me feel like I don dey kolo
Girl, if you give me heart
Me, I no go comot
Open your door to give me wetin, Odo?
Na only you go catch my shot oh
Dem say this things, e no go work oh
But, we go reach Paris, you go tell me Bonjour
They na part one, you go see the last two
Kilode? ('Ge-'Ge)
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-'ou)
You're all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I require)
For you (for you-'ou)
(One)
(Yo)
Nibo? (nibo?)
'Ge-'Ge (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)
Ejiro, na you wey I go fuck 'til we age oh
Omo, this one no be luck, no be gain oh
Omo, wetin be your plan with my Ejiro?
Omo, my Ejiro
Nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Emi l'omo ton soh nigboro
Nigboro
Kilode?
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-'ou)
You're all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I require)
For you (for you-'ou)
(One)
(Yo)
Nibo? (nibo?)
'Ge-'Ge (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)
(It's STG)
(Yo)