New Cat - Shallipopi

New Cat

Shallipopi

00:00

02:02

Song Introduction

There is currently no relevant information about this song.

Similar recommendations

Lyric

Clear road no go dey

Na your presido dey come

They call me Shallipopi

(Say, say, say)

Yo X!

Ki-

You dey observe level wey dey sup (Eh)

Hold thing cannot take again, say (Confirm)

E just dey break again (Say)

Movement just dey start again (Clear)

Monkey catch banana no be say e go dance for long (No go dey)

New cat in the building, I just dey come on board (Eh)

I dey on board no be say I no go last for long (Wahala)

I forgot to mention

That my medulla oblongata just dey tension (Wahala, say)

I dey on board, me sef go last for long

I forgot to mention that my medulla oblongata just dey tension (Clear)

Did I mention (Eh) that you keep on calling me?

Focus, but Tinubu dey funny me (No go dey)

Dem dey worry me (Say)

Can't afford me (Eh)

Now suddenly they dey attack only me, wait! (Confirm)

Bill me now, you no go see my tip in

Now she putting my dick for her pimpim (Clear)

You know the drilling, you know the feeling (Eh)

Wetin man go do, girl

You dey observe level wey dey sup (Eh)

Hold thing cannot take again (Confirm)

E just dey break again (Clear)

Movement just dey start again

Monkey catch banana no be say e go dance for long (No go dey)

New cat in the building, I just dey come on board (Wahala)

I dey on board no be say I no go last for long

I forgot to mention

That my medulla oblongata just dey tension (Say, say, say)

I dey on board, me sef go last for long (Eh)

(No go dey) I forgot to mention

That my medulla oblongata just dey tension (Say)

Yo X!

Ki-

Ki, giddem!

- It's already the end -