4 Instance - 2Baba

4 Instance

2Baba

00:00

03:47

Song Introduction

There is currently no related information for this song.

Similar recommendations

Lyric

Yeah, yeah

Ehn, ehn, eh, who dey? Wetin them talk?

Ehn, eh, eh?

Wetin them talk? (Chai, no be small thing o)

Chineke me, no be small thing o (you say?)

Yee!

Ehn, wetin them talk? How you take know?

Hala ah-e-yeah, hala ah-e-yeah

Eh

(Oya) see, for instance

Say I be the one wey dem give chance

Say I be the one wey dey make plans

For all man to benefit abi

To make we disagree to agree to create chance

But now I am not of importance

'Cause now I am looking from a distance

And that's why it give dem the chance to do us and turn us to victim of circumstance

Dem just dey ignore our existence

Dey create excuse, dey use excuse to buy plans

Ay, dem no want know say we dey, dem dey use us dey play

All we get is a pursing glance

Anytime we stand for resistance

When dem in the act of exploitance

Abi we just be living in a trance, lord

Oh, my God

Hala ah-e-yeah

Feel I'm feeling is a feeling, means you feeling my flow

And then you know say it's so, so

Hala ah-e-yeah

In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, just hala ah-e-yeah

Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala ah-e-yeah

Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah

Hala ah-e-yeah

See this type of thing wey we dey feel wey dey make me dey want to dey

To dey hala ah-e-yeah

Even if I want to dey chill, I go still go dey want to dey

To dey hala ah-e-yeah

Stand look around you and I bet you, you go want to dey

To dey hala ah-e-yeah

Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah

For instance

Say emi ni Baale of Nigerians

Shey I go dey respect your own stance?

Shey I go create the scenery for better to plenty?

To dey make we dey give chance

Instead of to dey pack the money go France

Dey make suffer to full in abundance

Dey make me to wan run away to a place wey e be say I go dey be like to break-dance

Where dem go respect my skills for instance

Where dem go no go just dey, dey play pranks

On top the people wey work the way wey givethem the key to the door, to the substance

Wey dem just dey use with the freelance

Their looting no dey give us assurance

Repentance no dey their plans e dey create annoyance for my hand, so

Hala ah-e-yeah

Feel I'm feeling is a feeling, means you feeling my flow

And then you know say it's so, so

Hala ah-e-yeah

In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, just hala ah-e-yeah

Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala ah-e-yeah

Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah

Hala ah-e-yeah

See this type of thing wey we dey feel wey dey make me dey want to dey

To dey hala ah-e-yeah

Even if I want to dey chill, I go still go dey want to dey

To dey hala ah-e-yeah

Stand look around you and I bet you, you go want to dey

To dey hala ah-e-yeah

Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah

Hala ah-e-yeah, hala ah-e-yeah

Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah) eh

Make we dey give chance

Instead of gather money to dey go France

Ay, chai (not to dey come dance)

Ay, oh, hala ah-e-yeah (Baale of Nigerians)

Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah) baale of Nigerians

Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah)

Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah), hala ah-e-yeah

Hala ah-e-yeah (Chineke me)

Hala ah-e-yeah, hala ah-e-yeah

- It's already the end -