Okiemute - Remix - Yungskid

Okiemute - Remix

Yungskid

00:00

03:15

Song Introduction

"Lọwọlọwọ, ko si alaye to yẹ nipa orin yii."

Similar recommendations

Lyric

Back then when the money no dey for my area

Say all of them dey run for me

Won Salo!

But now when they see me coming with my Bentley

Ay all of them dey fall for me o

Won Japa!

Person wey no get yesterday fit get tomorrow

My brother make you no dey shenk person

Won Salo! Won Japa!

Omo problem no dey finish so i dey pray make my leke leke fly no ni o

Oya now

Say me say oya now hmmm

Oya now

Okiemute oya now hmmm

Carry me trabaye, make you no dey shalaye o

Carry me trabaye, make you no dey shalaye o o

Oya now

Say me say oya now hmmm

Oya now

Okiemute oya now hmmm

Carry me trabaye, make you no dey shalaye o

Carry me trabaye, make you no dey shalaye o o

When money no dey o aman gan moto

Owo de ti de kadema la pio pio

Wetin I find go sokoto dey my shokoto

Tenu baagbe lasan moma jaa kolo

Hustle like say tomorrow no go come (Eebaaaaa)

Mo de ngbowo mi ngbowo mi pa pa pa

Make another man no go spoil my plan plan

Make their fire no go spoil my fry pan

Gbera bi pe mobu garri somi

Ten million dollars kole tomi o

Okiemute why you tell me story

Timba sin sori mic lasan maa gbowo mi

Gbemi fo (Oya)

Carry me go (Oya Now)

Where I no know (Oya Now)

Fly away (Oya Now)

Gbemi fo seh o (Oya)

Carry me go (Oya Now)

Where I no know (Oya Now)

Fly Away (Oya Now)

Back then when the money no dey for my area

Say all of them dey run for me

Won Salo!

But now when they see me coming with my Bentley

Ay all of them dey fall for me o

Won Japa!

Person wey no get yesterday fit get tomorrow

My brother make you no dey shenk person

Won Salo! Won Japa!

Omo problem no dey finish so i dey pray make my leke leke fly no ni o

Oya now

Say me say oya now hmmm

Oya now

Okiemute oya now hmmm

Carry me trabaye, make you no dey shalaye o

Carry me trabaye, make you no dey shalaye o o

Oya now

Say me say oya now hmmm

Oya now

Okiemute oya now hmmm

Carry me trabaye, make you no dey shalaye o

Carry me trabaye, make you no dey shalaye o o

ESE TI BORI MI

EYI SA LEBE MI

EYI SA LEBE MI

JESU TI KU

Oya now

Okiemute oya now

Oya now e hmm hmm hmm hmm oya now

Carry me trabaye make you no dey shalaye o

••••••••

Gbemi fo

Carry me go

Where I no know

Fly away

Gbemi fo seh o

Carry me go

Where I no know

Fly Away

- It's already the end -