Halle - Joeboy

Halle

Joeboy

00:00

02:28

Song Introduction

Currently, there is no relevant information about this song.

Similar recommendations

Lyric

(Hey)

Timmy (it-it-it's E-cally)

I no wan lie, every day that I close my eyes

Trouble dey my mind

Wey dey make me no fit to smile

And I pray Jah, You try and ease my mind

'Cause many times' water comot my eyes and man been smiling, oh-oh

'Cause I no say dem be many wey no want to dey see man smile

And demma pray every day to dey make say my face no shine

For this my case oh, my shoe guy must to shine

See, that's Jah's plan for my life

And I know say He no go ever stop to dey bless my life

Halle, halle, halle, halle, hallelujah mo ké o

Halle, halle, halle, halle, hallelujah mo ké

Yawa dey, he dey gbàgbé, gbàgbé

For dem wey no like me, for dem wey no like me

Oh-na, many, many man

No fit to understand God's plan

I no come here to yarn okpata yarn

He carry me up when I was down

Wetin my eye dey see, they no know

As I dey take dey grind, they no know o

They no fit go the place we don't go

Na baba God, He do am for sure

So, I say eh, eh

Halle, halle, halle, halle, hallelujah mo ké o

Halle, halle, halle, halle, hallelujah mo ké

Yawa dey, he dey gbàgbé, gbàgbé

For dem wey no like me, for dem wey no like me

Halle, halle, halle, halle, hallelujah mo ké o

Halle, halle, halle, halle, hallelujah mo ké

Yawa dey, he dey gbàgbé, gbàgbé

For dem wey no like me, for dem wey no like me (oh, na-na)

Oh me, e-e-e, oh me, e-e-e

Many, many man

Many-many, many-many man

Many-many, many-many man

- It's already the end -