HALLELUJAH (feat. Blaqbonez) - CKay

HALLELUJAH (feat. Blaqbonez)

CKay

00:00

02:17

Song Introduction

CKay携手尼日利亚饶舌歌手Blaqbonez推出新曲《HALLELUJAH》。这首歌融合了CKay标志性的非洲节奏与Blaqbonez充满活力的说唱部分,创造出引人入胜的旋律与歌词结合。《HALLELUJAH》探讨了爱情、信仰与个人成长的主题,深受全球听众的喜爱。这次合作标志着尼日利亚音乐界的重要时刻,展示了两位艺术家的多才多艺和创造力。歌曲因其创新的声音和引人入胜的叙事而获得了积极的反馈。

Similar recommendations

Lyric

Tune in to the king and sounds of blues

I just wanna make love and money

Walahi suffer-suffer life is not for me

See me, I come from nothing

See me, I come from trenches

Nothing dey my aza for 14 days

And nobody feel my pain uh-huh

I will never be the same uh-huh

I was a different case uh-huh

When dem look my side dem dey say ah-ah

Nobody pass the almighty

Nobody fit follow me fight

My face show, my shoe shine (my shoe shine, my shoe shine)

Hallelujah

I'm getting mula

Inside cooler

Cooler eating suya

Hallelujah

Living la vida loca

Owó wọlé

I been on the road all day I'm chasing mula

Fire dey my mouth like Azula

Turn a magic beat into suya (tune in to the king of sound and blues)

I been hot for like four years, and they wonder if I'm done yet

People be like rice for my concert

Welcome, welcome the new converts

In a whip wey dey convert

Buju say he wan race me

Tell am we go do am unfailingly

CKay bought a AMG

So its three bad boys with V8 engines

You no go be si me

You want to lose? Bet against me

We flexing

Uh-uh, 'til the end of me

Hallelujah

I'm getting mula

Inside cooler

Cooler eating suya

Hallelujah

Living vida loca

Owó wọlé

Uh-uh, cooler

Oh-oh

Owó wọlé

- It's already the end -